So I thought of you
And I had to check up on you
To ask how are you?
For it’s been long I saw you
Which was over six months since I met you
Only for you to ask me ‘who are you’?
And I’m like why would she say who?
Aah! She didn’t save my number too?
I was the one that did so much for you
So much that counting will give me no clue
Of the many things I did do
But rather, it’ll just make me blue

And I might end up in pain and catch a flu
Anyway, e don be! No be you?
You wey I know, wan play me mumu
When no be say the soup get juju
To imagine say even you
Use me do zonal coordinator of friends
My eyes don clear, no be so e go end
There shall be a Return of the Mack
Na there you sef go know say me sef sabi kak
Cos this one wey you do me strong
Even earpiece no go sweet you hear my comeback song

EnowithdH

Translations:

E don be, no be you – It’s over, isn’t it you

You wey I know, wan play me mumu – You that I know wants to play me for a fool

When no be say the soup get juju – when the soup had no charm in it

To imagine say even you – to have to imagine that even you

Use me do zonal coordinator of friends – Could make me zonal coordinator of friends

My eyes don clear, no be so e go end – my eyes are clear but it won’t end in your expectations

Na there you sef go know say me sef sabi kak – It’s then you’ll know that I’ve got game

Cos this one wey you do me strong – Cos you really hurt me this time

Even earpiece no go sweet you hear my comeback song – An earpiece won’t be good enough to hear my comeback song

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *